BBC News, Pidgin - Home
Top Tori
Benue attacks: 'Dem come guerrilla style and begin dey butcher pipo'
Suspected herdsmen attack residents of Tse-Antswam for Naka town, wey be headquarters of Gwer West LGA and Edikwu Ankpali for Apa local goment area of Benue state.
Di search for Madeleine McCann wey vanish since 2007 wen she be three years don begin again for Portugal
Madeleine be three years old wen she vanish from one apartment complex for Praia da Luz for di Algarve during one family holiday on 3 May 2007.
'I know say I dey between life and death each time I enta labour room for Nigeria'
Nigeria for 29% of global maternal deaths - na lack of medics and poor facilities be di cause.
Bad smell surround community, as number of deaths 200, like 500 dey miss for Niger state flood disaster
Di death toll for di flood disaster wey hit two communities for Mokwa town, Niger state north central Nigeria don increase to more dan 200 on Sunday.
'Na bandits airstrikes target for Zamfara' - Nigerian Airforce
Pipo wey dey some villages for Maru Local Goment Area for Zamfara State, northwest Nigeria, don tok say na 20 pipo die as bandits attack dem, and Nigerian army jet wey come fight di bandits drop airstrike wey kill pipo.
Eight wound afta man set pipo on fire for Colorado rally for Israeli hostages
Dem don identify di man as Mohamed Soliman from Egypt.
Former cabinet member Amaechi defend why im no vote Tinubu
Ogbonge pipo gada for di event wia dem celebration di former Govnor of Rivers state as dem also tok about di coalition ahead of 2027
Over 150 deaths recorded in Niger state deadly floods as more pipo still dey miss
Number of pipo wey die still dey rise sake of flood wey happun for Niger State, north central, Nigeria. Authorities say search still dey go on for missing pipo.
Special Tori
Why UK dey threaten to sue Abramovich?
Afta Russia invade Ukraine, UK force Abramovich to sell di club and hold di money.
'I raise $200,000 to study for Harvard, now I dey hang'
Ova 1.1 million international students from ova 210 kontris bin enrol for US colleges for di 2023-24 school year.
Ghana prosecutor put ex-finance minister Ken Ofori-Atta for INTERPOL red notice ova corruption investigation
Di prosecutor at di time tok say dem bin write to di ex-finance minister say make im appear on 10 February 2025, but im no come.
Why doctors get bad handwriting?
Handwriting require coordination between di eyes and motor skills.
Amenorrhoea: 8 reasons you fit miss your period and you no dey pregnant
To miss your period no always be sign of pregnancy. Amenorrhoea, di medical term for missed periods, fit happen sake of stress, weight changes, medical conditions, and more.
Why some women dey chop dia placenta afta childbirth?
Some pipo believe say di nutrients wey don from mama to pikin over months of pregnancy still dey inside di organ and no suppose waste.
Giant of African literature Ngũgĩ wa Thiong'o die at 87
Ngũgĩ wa Thiong'o, wey die at di age of 87, na di giant of modern African literature - storyteller wey refuse to allow prison, exile and sickness stop am.
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.